Topic: heyyyyyyyyyyyyy ...... I still dey shout till now...e gba mi o  (Read 8934 times)

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

Laugh out Loud!
E get one particular restaurant wey i dey chop 4
G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come
chop
there too...Anytime dis oyinbo chop finish, he
go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make
am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey
always chop so maybe me sef go shout too.
When I reach d restaurant yesterday evening, I
order wetin d man dey chop. Dem tell me say
na chicken & red wine, so i chop am, but i no
shout, I collect extra plate, but i no still shout. I
say dis oyinbo na mumu o, why e dey always
shout like dat now?
Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tell
me say one plate of chicken & red wine na #
75,000 then d extra plate too na another
#75,000. Na then I shout hey! heyy!!
heyyy!!! ......!!!! heyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy... ........ I still
dey shout till now...e gba mi o
=)) =))

 

Related Topics

  Subject / Started by Replies Last post
0 Replies
2438 Views
Last post May 23, 2012, 08:11:39 PM
by flukky01
0 Replies
1738 Views
Last post May 23, 2015, 01:00:36 AM
by olutee
0 Replies
1599 Views
Last post March 11, 2016, 07:01:11 PM
by olutee
0 Replies
1084 Views
Last post November 18, 2017, 07:02:20 PM
by olutee
0 Replies
1509 Views
Last post August 11, 2018, 07:03:59 PM
by PulseNG
0 Replies
1093 Views
Last post August 12, 2018, 01:03:07 AM
by olutee
0 Replies
1124 Views
Last post August 13, 2018, 01:03:30 AM
by sahara
0 Replies
707 Views
Last post August 13, 2018, 01:07:24 PM
by sahara
0 Replies
2980 Views
Last post February 07, 2020, 07:45:04 PM
by flukky01
0 Replies
24 Views
Last post March 25, 2024, 01:06:15 AM
by observer